Ingresa el correo electrónico para recuperar la contraseña. Luego revisa tu correo para seguir los pasos de recuperación. Sí no llega el correo, revisa tu correo no deseado (spam).
Gimme dat love, gimme peace of mind No ṣere cure me with your waist line I want that peace of mind wey dey come with awoof (wey dey come with awoof) Baby na one-man race we dey run So make you no come waste time Uh nur, no pressure
Make you gimme dat love If you gimme, me I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings got me hitting on a freaky dance floor Make you gimme dat love If you gimme, me I no go let go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings gat me hitting on a freaky dance floor Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I get you for mind o
Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I got you for mind o God damn Arabirin God damn E get the way your body make me feel excited Loving you dey put me on a different mindset Girl, na only you dey make me stick to one girl
God damn Ẹlẹyinju ẹgẹ God damn Picture-perfect No dey mind dem Keep it private Fọkan balẹ If you need me, baby, I'll be right there One more time for my lady o Pump action you dey gbe mi o Do me many things ti o le ye mi o I'm ready if you're ready too
Gimme that love If you gimme, me I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings gat me hitting on a freaky dance floor Make you gimme dat love If you gimme, me I no go let go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings gat me hitting on a freaky dance floor Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I get you for mind o Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I get you for mind o So many people wan lick my stew So baby chill, make I survey your tools And if I handle your two by two You fit to scream, you go lose your cool So may reasons are written in the stars Oh my God, you are the reason I do what I do So baby make you give me your love Make you gimme dat love If you gimme, me I no go let go Gimme, make I cure my sanko Feelings gat me hitting on a freaky dance floor Make you gimme dat love If you gimme, me I no go let go Make you gimme, make I cure my sanko Feelings gat me hitting on a freaky dance floor Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I get you for mind o Deyalo, Deyalo If I give you my love o Make you no disappoint o Me I got you for mind o
Letra
Gimme dat ay ay